Remember the ne greatest Leo Messi, come nd see ur GOAT O. Na sharp one, Osimhen na cow. See chances, na goat bro. All those one wey get strong head, asun? Na nonsense he play for ther. Yeah, to watch Nigeria match come de hard me sha. Everywhere dey boring... Saturday still far. So Nigeria no fit win? We don win our government first. Na una dey pit high hopes on this people, the debate is brutally over.
South Africa for zuzu m... I just dey refresh, almost. This option hard oooo why them come give them this small odd? Chai, coz they know say e dey hard for them. It's not really hard but it's risky. Yeah na se tone, risky and hard in betting are siblings. Thank God say AJ no dey around, wetin for happen? I know wetin I do.
If this ge enter I go dash person million for this group. Split times or self make everybody enjoy the benefit k for. Everywhere go stew, no be una go tell me wetin to do o. Sorry officer, I fit give me person k and another person k .
This country hard true true, see how we dey plan money wey no be our own yet. Keep your hope alive and never lose your faith, Brother Benard. Tinubu is recording... Tf, Arsenal isn't there nau, it's our money sir, by default.
Be like na you go collect .. U too get mind, but you go need collect by force. Cash out first and on your location. Walahi, since when? I swear Twitter is goated. Baba run k for people so that I go add my sister's to the group abeg. Lol.
Lmao, omoo, country rough o 😁. Over, definitely 💯 my brother. I pray e enter oo; I go resign from teaching focus on ur odds 😀😀. Haha.. no resign o, no add the one wey don marry o. Add Ayicha, Agbara.