Hello Naija hive community
My name na Racheal Ayo,from lagos state OJO LGA. I love my state and my country although we still get work to do to make the country better pass like dis.
Na my friend introduce me to this platform and I really appreciate am. I love to write poem and I also love nature. But my best hobby na to cook bcus I like food. I dey very happy to dey here. Abeg make una welcome me well... thank you