Stevenson7 don show, oooh make una clear road, oya clear road for the boss ๐๐.
Abeg ooh na joke ooh, abi confam minnow ๐.
- Chaiii, he no get plenty thing wey day sweet me for belle, but this one day among. The naijapidgin community na way of promoting we own language, the one wey we like to day speak well, wetin make me like the naija pidgin be say na the first of hin kind and na one language wey I day like speak, naim con still enter Steemit so, I no fit happy, all the Opie pie pie pie [english] grammar wey me day yarn for here don taya me walai ๐๐๐.
2.as the community day so, everything day campe, me been still day reason say the community fit day do promotion of best pidgin post abi that kind thing ๐.
Na for mama @ogoowinner forum naim I for hear this beta ooooh - As he day be so eehn, everything day well ooh, everywhere good as he day be so, but I for still like make he no only be for naija ooh, be like Ghana and some kind African country day speak pidgin that year na ๐.
4.
Anyways my name as he day for my blog na Onyejekwe Chukwuebuka Steven but for Steemit na Stevenson, na me just carry the name as autocorrect for my handset suggest am for me so๐, na Anambra pikin I be.
RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?