Go help Folashade lift this thing na Tif, person wey be electric shock dey the body. I work wire there, naso he dey do o. He go wan tif ur babe. He won't try me. I don beat person before. Me wey reject Pioge babe wey e won dash me.
Don't bring me into this. Na small billing drive u from the relationship . I ain't scare of billing sir . Just my fone don spoil drove u away. Make I dey relationship wey person phone go dey spoil every month. I don locate her house and address. If any blockage dey road wey go one disturb the operation, na delete straight.
Operation tiff her, then u answer to me sir... no weapon formed against her shall prosper 😀. Hahah, poor dude. Shebi u de support PICKPOCKET FC.. U for help her thief one na 😀. Aj baby my inlaw, hope u are fine sir, person wife. E real? On your padi wife wey u follow go pay money for.
U be kpee sor, na tif na. Better barawo, I don track for Facebook 😀. Ask if e no press one of my babe breast. U dey mad? We go tiff, see armed robber o.
She no kukuma dey do the Facebook sef. See this fulish man wey I think say dey fight for me, I no sure baba. Getat. We must tiff, press he own babe own back.
Lemme, tor, u wey I don plan cos I wan talk say Pochentino no really play high line na. Walai, I go shoot u, na lie. I no do. U sure?? Chai!