Login
Discover
Waves
Decks
Plus
Login
Signup
47
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
I go dey write beta-beta thins with pidgin english and dey talk for any post wey dey nigeria and africa tag.if you go like me, follo-follo me make we dey rapon
Available
Used
Resource Credits
113 Followers
10 Following
i dey nigeria
October 4, 2017
RSS feed
Blog
Blog
Posts
Comments
Communities
Wallet
Follow
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Monday, December 25, 2017 2:30 PM
HAPPY CHRISTMAS MY PEOPLE DEM.
Happy christmas, STEEM Happy christmas, STEEM BACK DOLLARS (SBD) Happy christmas, STEEM POWER Happy christmas, STEEMIT Happy christmas, STEEMIANS. Happy christmas, @dan Happy christmas, @ned Happy christmas,
$ 0.053
5
2
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Wednesday, December 20, 2017 4:35 PM
Happy christmass in advance, As He remain 5 days From Today.
Helo my people dem, Wetin we dey prepare for, done dey For one corner dey wait. Today na 20 of december month and all of us sabi say na that on 25th day be the date wey carry the weight, Upon say no be
$ 2.378
17
2
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Tuesday, December 19, 2017 11:00 AM
Wetin i dey miss? 1Steem now na $3.24 and 1sbd na 13.48. This Holiday go sweet.
I greet all my people them, both People wey dey miss me, people wey no miss me and all the people wey i miss. Infact i go talk say i miss steemit and as i miss steemit i miss all of una be that. E dey
$ 13.576
19
4
3
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Tuesday, December 19, 2017 9:28 AM
Nigeria Pidgin Proverb.
English interpretation na A naked man cant have his hands in pocket. Loose translation: You can't do something if there are no certain condictions. Good aftunoon my people dem. Longest time, no see, no
$ 0.117
10
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Tuesday, November 14, 2017 6:42 PM
REMEMBARANCE: Some Kind play wey We play As pikin wey dem born for Nigeria
My people for steemit, i dey greet all of una. I don dey miss una well-well. As e dne tey wey i show here last. I wan remember una all the kind play-play dem and some kind thing dem wey una go don dey
$ 0.126
5
3
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Friday, November 10, 2017 6:07 PM
Mistakes get Levels
I salute all my padi and my oga dem, wey dey read dis my tori, Imagine say my shop na like 20km from my house but na trek I dey trek am... Hmmn one fateful morning like dat wey I don trek tire reach shop
$ 0.475
24
2
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Monday, November 6, 2017 2:08 PM
Pidgin English proverb.
My own interpretation for english na A Goat fed by many men will one day die of hunger.. I Thank you well-well as you comot time take read my post. Abeg drop your own interpretation for coment, make we
$ 0.031
3
samminator
pidgin-english
Wednesday, November 1, 2017 8:24 PM
ionlyspeakpidgin reblogged
Africa; The Place Where Dem Born Pikin Of Civilization (In Nigerian Creole: Pidgin English)
The total SBDs wey go come outside from dis post, I go transfer am enter the account of @genesis-project (dis na one of the projects wey dey inside Steemit In Nigeria, S.I.N)
$ 0.226
13
2
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Saturday, November 4, 2017 8:15 PM
Meme: Talk wetin fit make man do face like dis
$ 0.045
12
5
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Wednesday, November 1, 2017 12:03 PM
Steemit Logo done dey different from steem logo from now
[New Logo na steemit the old one na for steem.] I troway salute for all my oga dem wey dey read my post. Make i use dis big oppotunity wey i get now take wish everybody wey dey here Happy New Month I dey
$ 0.055
7
10
2
steemitblog
logo
Wednesday, November 1, 2017 1:43 AM
ionlyspeakpidgin reblogged
The New Steemit Logo is Here!
As you’ve probably noticed, things are looking quite different on steemit.com. We’ve been working on these changes for some time, and we worked hard to have them polished and deployed in honor of SteemFest.
$ 0.000
1025
727
231
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Tuesday, October 31, 2017 10:57 PM
flashback film, Lagos Na Wah!: You self follow look the film? Talk the year wey you look am.
If you dey read dis post and you no follow look dis film wey dem dey call Lagos Na Wah! Na him be say you never reach 18years, you no be nigeria or e fit be like say you grow for yankee!... Talk onething
$ 0.034
3
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Monday, October 30, 2017 10:45 AM
Your future na now. Another Patient Dog don die
Dem say na the dog wey get chill dey chop the meat wey big pass. E depend ooo, Patient dog go dey one side dey look, all the dog wey dey sharp go finish all the better meat wey dey for pot. So wetin i
$ 3.711
9
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Sunday, October 29, 2017 5:08 PM
From Ponzi To steemit: See How ponzi take bless me
My people, i greet all of una wey dey read my post. Una Happy Sunday ooo. I pray for church today make blessing and plenty SBD dey fall untop us like Rain. Make badbelle people no enter steemit. Amen.
$ 9.426
19
4
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Friday, October 27, 2017 6:27 PM
I better pass my neighbor
For my country here, Wetin we dey call this small gen na i betta pass my neighbor If no be for dis gen, hehn! Nepa shakara for three much for us here... Atlist if we buy 2 litre fuel, na till dey break.
$ 0.510
4
2
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Saturday, October 21, 2017 3:05 PM
I Win Something from @destinysaid contest.
I Greet every body wey carri dia time read dis post. My body dey sweet me now as i dey write so, i no believe say me self fit win somethin from dis @destinysaid contest You fit go read am for here Di time
$ 1.176
12
11
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Friday, October 20, 2017 9:48 PM
Pidgin Proverb
Interpretation No matter how fast is the back tyre it can't overtake the front tyres I believe say i correct for my interpreting? Abeg help me interprete am for comment. Make we dey learn. Una Thank you
$ 0.209
9
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Friday, October 13, 2017 12:42 AM
@surpassinggoogle ask Who i be?? : No tallent, as everybody na winner.
My people! I no sabi wia i go start from as i still be new comer for hia, and i still dey learn am small small. My steemit name na @ionlyspeakpidgin, my real life name come be Mr Jim Uche. I been don talk
$ 6.208
28
71
5
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Tuesday, October 10, 2017 8:26 AM
Africa Na Black and Black Na Original
[na me camera dis picture with my fone] All wetin we dey do, we dey do am with joy. No matter any condition wey we dey, we dey sustain am. We no too dey depend. Na From pikin our creative dey start, we
$ 0.416
8
7
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
Thursday, October 5, 2017 7:51 PM
@ionlyspeakpidgin wan introduce him self.
I greet all of una wey dey read dis post now as i dey write am. My steemit name na @ionlyspeakpidgin, na Nigeria i from. I go dey write post and dey coment, only with pidgin-english for here. Pidgin-english
$ 5.733
13
14
1